Warri bible is out. Grab ur copy now
Sample version:
Eng: As it is written in the Bible
Warri:As dem yan for Bible
Eng: Jesus entered d boat wit his disciples.
Warrior: Bros J come enter canoe wit him padi dem
Eng: As d boat was sailing, there was a great storm
Warri: As d canoe com dey move, na Im yawa com gas
Eng: The storm was so great dat it was like a whirlwind
Warrior: As d yawa dey gas na im kasala burst join
Eng: The disciples became so afraid dat dey shouted master! master!!
Warri: Na im liver fail him padi dem, na I'm dey begin hala Bros eh! Bros eh!!
Eng: Jesus got up nd calmed down d wind
Warri: Na so Bros J get up come arrange d mata
Eng: He turned to his disciples nd said o ye with little faith
Warri: Na im Bros J come look him padi dem shake head, come provoke "O boi una fall my hand"
Eng: The disciples replied nd said "what manner of man is dis"
Warri: Him padi dem come hala "shoo Bros J, which levels na"
Warri no dey carry last 😅😉😉
Comments
Post a Comment