Skip to main content

Posts

Showing posts from November, 2018

Warri Bible is out oooh

Warri bible is out. Grab ur copy now Sample version: Eng: As it is written in the Bible Warri:As dem yan for Bible Eng: Jesus entered d boat wit his disciples. Warrior: Bros J come enter canoe wit him padi dem Eng: As d boat was sailing, there was a great storm Warri: As d canoe com dey move, na Im yawa com gas Eng: The storm was so great dat it was like a whirlwind Warrior: As d yawa dey gas na im kasala burst join Eng: The disciples became  so afraid dat dey shouted master! master!! Warri: Na im  liver fail him padi dem, na I'm dey begin hala Bros eh! Bros eh!! Eng: Jesus got up nd calmed down d wind Warri: Na so Bros J get up come arrange d mata Eng: He turned to his disciples nd said o ye with little faith Warri: Na im Bros J come look him padi dem shake head, come provoke "O boi una fall my hand" Eng: The disciples replied nd said "what manner of man is dis" Warri: Him padi dem come hala "shoo Bros J, which levels na...